Monday 2 March 2015

P-SQUARE LYRICS

                                                         "Shekini"

P-Square eh eh
Yahn ahn
(Alen [4x])
Yahn ahn
Lets go 

Otu de oya sare wa gba kekere kerewawo
Atu ti de oya burukutu make e sarabara owey
(Oya shekini ni ni ni ni [3x])
Oya shekina na na na na
Ehn ehn 

I get power eh
Me I no dey bother yeh
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo (lets go)
I get power (ah) me I no dey bother (ehn ehn)
I no be footballer but I sabi budey Ronaldo 

Take it (slow)
Take it (free)
Alhaji (ehn ehn)
Ehn ehn (listen)
Take it (ahn)
Take it (orijo)
Alhaji (okay)
Ehn ehn (hmm)
Oya show no wahala (hala)
You dey make enemy go madder (madder)
Baby go, go hala (ehn ehn)
You dey make me wanna craze (oya now) 

"Dorobucci" (with Don Jazzy, Dr SID, D'Prince, Reekado Banks, Korede Bello, Di'ja)


Mavin
Mavin

Verse - Don Jazzy

Ehn dorobucci
Don dorobucci
Doro jazzy
Ehn doro boss
Doro big
You know say doro heavy
Doro skillful
You know say doro bloody
Doro get the biggest label wey you
Know of course
Doro tush pass anybody wey doro meet
Doro gather pass anybody for
The gathering
Doro get money pass everybody there



[Hook - Reekado Banks:]
Oya doro... dorobucci o...oh na na na
Doro... dorobucci o
Doro doro dorobucci mama n mo o
Doro... dorobucci
Bo nye be o
Doro fresh....nkwanu
Doro big.....nkwanu, nkwanu
Doro flashy
Doro classy
Doro fine pass anybody wey doro see
Doro get pass anybody wey doro meet
E o

Thursday 23 October 2014

Sarkodie, Tiwa Savage, Davido, Diamoond, Others – Africa Rising


Davido ]
Alele mama ah mama lele oh shake it Africa ah mama lele oh lele mama oh shake it for Africa oya rise up and stand up for Africa.
J Something MiCasa ]
See the whole world be looking at us
Cause our land is honey
All the future money
And thina, siyagijima
No asilali, siyathandi mali
They want it
They need i
(Well) we have it
Let the world come and taste this beautiful land (X2)
Chorus
[Tiwa Savage & Lola Rae]
I love my Africa na naa
Rise up
o Africa rise up (Lola Harmony)
I love my Africa na naa
Rise up
My mother Africa (Lola harmony)
Rise up
We are one Africa yeah (Lola harmony)
Together
Lifting Africa
Rise up
I love my Africa o na na
Rise up
Beautiful Africa (Lola Harmony)
Rise up
[Davido]
I’m so happy to a part of this continent  call your sisters and your brothers and your friends let’s get together let’s hold hands and let us dance let’sunite and give ourselves another chance
As you dey waka for road  you dey see many things everything happens people dey jolly oya dance
Let Africa be great
In the sun or in the rain  or sweet or pain  people still together because let Africa be great.
Ohh  Nelson Mandela Lupita Nyongo  Ohhhh Desmond Tutu let Africans begreat.
Many Thanks
Kamal Ajiboye
Ohhhh Barack Obama Kwame Nkruma all my freedom fighters let Africa be great
Chorus
[Sarkodie Rap]
Yess... you know what time is it     Let go Come on  Africa stand up... Everybody move make you see your hands up We came a long way so now we cant stop thing for life we takin the hand cap we came to spand lop through we see peace...now tron mama Africa we need peace home feed home everybody could be free check my peaple check the beauty me my duty trying to make a better place for us and i belief and gonna happen God to trust straight from the botton botton way after past i prophet side shall came to past amen.. from grass to grass from grass to grace but left to us make it our daily base back to back Africa stand will be ..let speak the fact
 
Chorus
[Diamond]
Tai! Tanzania asante Nyerere baba…Aah! Tunajivunia Upendo wetu na Amani… Aah!?Tena pia, Mugabe Mandera baba..?Aah! Tunajivunia upendo wetu na Amani…?Oooh! Tumejaaliwa mengi, ooh tena mengi.. Madini milima mbuga africa yetu..?Tazama mengi,  ooh tena mengi?Mito milima mbuga Africa yetu.. Yee’ eeh!
Alele mama ah mama lele oh shake it Africa ah mama lele oh lele mama oh shake it for Africa oya rise up and stand up for Africa.
Chorus
Bridge
[Lola Rae]
Peace is our strength,
division is  our weakness.
If we come closer
Nothing will defeat us
Rise up
Africa higher
Rise up
Knowledge na power
Rise up
My people no hala
Let the music bring us closer
Mama di mama di mama di mama
(melody)
Yeeeeeey
Everybody go jolly party
In Africa yeah (last verse)
From the east to the west
Wave your flag up in the air
From the north to the south
I’m an African girl
In a colourful world
CHORUS
I love my Africa na naa
Rise up
o Africa rise up (Lola Harmony)
I love my Africa na naa
Rise up
My mother Africa (Lola harmony)
Rise up
We are one Africa yeah (Lola harmony)
Together
Lifting Africa
Rise up
I love my Africa o na na
Rise up
Beautiful Africa (Lola Harmony)

Monday 24 March 2014

FLAVOUR N'ABANIA - OYI FT TIWA SAVAGE REMIX LYRICS

Flavour N'Abania- Oyi Ft. Tiwa Savage Remix Lyrics
See I dey catch cold eehhh Baby,
I dey catch cold
My jollof rice o,
how u dey do today (baby mu)
My tomato Jos o,
I don dey think about you (Onwa) 
Because you love me so so tender (eeeyah)
But now I am dulling
Cos here is so so boring (baby mu)
For a very very long time,
I don dey shiver oo
And e be like say na fever
I dey catch cold
Oyi na tu mu o
See I dey catch cold

Sunday 23 March 2014

DAVIDO... AYE

Le le le
Le le le le le le le
A le le
A le le o le
Chorus:
Aa yeee
(Oya shekele)
Aaa yeee
Cause you want my love o
She no want designer
She no want Ferarri
She say na my love o
You belong to meee
And I belong to her o
babyyy
You go killie somebody
They say love is blind
but I dey see am for your eyes o
Aa for your eyes o

Friday 21 March 2014

P-Square Testimony

INTRO:
(Instrumentals)
Heh heh heh

CHORUS:
Now I’m giving my testimony
Yo oh oh oh
I’m killing the beat
And I’m giving them hits oh eh eh eh
Now I’m giving them everything oh oh oh oh
I’m living my life
I don chop e money heh heh heh
I don taste money eh eh